Just imagine...yoruba people talk say 'ti iya nla ba gbe ni sanle, kekere a tun ma sako'. Na wetin dey happen be this, graduate cum truck driver. Oga o! This Dangote people sef...anyway if you know say you strong well well, you fit apply sha ooo:))))
Apply here if you are interested
Apply here if you are interested
No comments:
Post a Comment